Tuesday 24 March 2020

TOP AFRICAN POET,AYO BAJE COMPOSE LYRICAL TUNES FOR COVID -19

CORONA COME, CORONA GOOO!!!
CORONA COME, CORONA GOOO!!!
That is the TITLE of my HIT SONG:
Ko ko korooo,
Ko ko korooo,
Corona virus don come (2ice),
E enter for Chinko city
Dem dey call Wuhan.
No tey, no tey,
E jump for Italy,
CORONA COME, CORONA GOOO!!!
That is the TITLE of my HIT SONG:
Ko ko korooo,
Ko ko korooo,
Corona virus don come (2ice),
E enter for Chinko city
Dem dey call Wuhan.
No tey, no tey,
E jump for Italy,
E go for Spain,
E enter Germany
E go to You-Kay
E go to Americana.
No do, no do
E enter for our Naija,
E go South Africa,
E jump to Ghana.
Some say na End Time
Some say na World War
Some say na biological
Biological warfare!
Some say na devil
Bring am to punish man pickin
Others say na God sef
Bring am to remind us
To fear Him, to obey
And worship Him.
Now dem say make
We dey wash our hands
Proper proper
With hand sanitizer
Some say make
We use face mask,
Gofment say make
We stay indoors
Make we give distance
But dem no talk
Wetin man pickin go do
Wetin man pickin go chop.
Ko ko korooo
Wey dey make man pickin
Dey cough, dey sneeze
Dey feel cold and feverish
You don kill thousands
You wan kill millions
But na lie you dey lie
Na come you come
Oya pack ya load
And gooooo!
Gooooo
Gooooooo!
NOTE:
My original song is already trending on T for Twitter, F for Facebook and U for YouTube.
If you no see am na ya fault be daaat!
But stay SAFE!
I loooofff you all welli welli.
E go for Spain,
E enter Germany
E go to You-Kay
E go to Americana.
No do, no do
E enter for our Naija,
E go South Africa,
E jump to Ghana.
Some say na End Time
Some say na World War
Some say na biological
Biological warfare!
Some say na devil
Bring am to punish man pickin
Others say na God sef
Bring am to remind us
To fear Him, to obey
And worship Him.
Now dem say make
We dey wash our hands
Proper proper
With hand sanitizer
Some say make
We use face mask,
Gofment say make
We stay indoors
Make we give distance
But dem no talk
Wetin man pickin go do
Wetin man pickin go chop.
Ko ko korooo
Wey dey make man pickin
Dey cough, dey sneeze
Dey feel cold and feverish
You don kill thousands
You wan kill millions
But na lie you dey lie
Na come you come
Oya pack ya load
And gooooo!
Gooooo
Gooooooo!
NOTE:
My original song is already trending on T for Twitter, F for Facebook and U for YouTube.
If you no see am na ya fault be daaat!
But stay SAFE!
I loooofff you all welli welli.
That is the TITLE of my HIT SONG:
Ko ko korooo,
Ko ko korooo,
Corona virus don come (2ice),
E enter for Chinko city
Dem dey call Wuhan.
No tey, no tey,
E jump for Italy,
E go for Spain,
E enter Germany
E go to You-Kay
E go to Americana.
No do, no do
E enter for our Naija,
E go South Africa,
E jump to Ghana.
Some say na End Time
Some say na World War
Some say na biological
Biological warfare!
Some say na devil
Bring am to punish man pickin
Others say na God sef
Bring am to remind us
To fear Him, to obey
And worship Him.
Now dem say make
We dey wash our hands
Proper proper
With hand sanitizer
Some say make
We use face mask,
Gofment say make
We stay indoors
Make we give distance
But dem no talk
Wetin man pickin go do
Wetin man pickin go chop.
Ko ko korooo
Wey dey make man pickin
Dey cough, dey sneeze
Dey feel cold and feverish
You don kill thousands
You wan kill millions
But na lie you dey lie
Na come you come
Oya pack ya load
And gooooo!
Gooooo
Gooooooo!
NOTE:
My original song is already trending on T for Twitter, F for Facebook and U for YouTube.
If you no see am na ya fault be daaat!
But stay SAFE!
I loooofff you all welli welli.

1 comment:

  1. Please share as you read okay you may save a soul today,natural herbs
    are really great, I was cured from HIV positive by a doctor
    called DR ONUWA from West Africa, now I believe that natural
    herbs and roots has their own way of working, based on medical report
    I was told that HIV positive has no cure even when I saw a post
    about Dr ONUWA how he cured many people with his herbal medicine I
    doubted it at first but just decided to give it a try because I was so desperately trying to get rid of my problems not knowing it was going to be the end of this deadly virus in my body, please if you have anyone with this same virus or diseases like this contact Dr ONUWA on EMAIL DRONUWA2@GMAIL.COM I'm a living testimony of his
    herbal medicine and don't forget to share as you read okay,
    please save a soul today

    ReplyDelete